Achie (it's B-Red in the building, yeah)
O baby tell me what you need (yeah)
I fi to give you all you wanted (yeah yeah)
Girl I go spend you my money (Achie)
You no go need dey do accounting
O baby tell me what you need (yeah)
I fi to give you all you wanted (give you all you want)
Girl I go spend you my money (Achie)
To dey count money for us nah long thing (shekpe)
So baby give me body (Achie)
Gbe body gum your body (Achie)
How you slow down and whine up on me (Achie)
Your ibadi no go yii mi l'ori
Achie Achie Achie Achie, A chi chi chi
This baby na tear rubber o
Shey go make ijebu ma spell Raba o
Na to dance Gbedu the thing catch her o
Easy o and small baby no full option o
This one no be Lagos clear o
Better pikin go dey burst my head o
If you want motor I go buy you jet o
Say megasin I go sing for set o
So baby give me body (Achie)
Gbe body gum your body (Achie)
How you slow down and whine up on me (Achie)
Your ibadi no go yii mi lori
Achie Achie Achie Achie, A chi chi chi
This your dance go make my money go
I go sing for you for radio
If to say we go, go down with me
I will take time with you
Wetin you want we got drink am for Quilox
I get cash wey go burst off your brain box
Tell your friends we go paga for Quilox
Your ibadi no go yii mi lori
Asanbe baba (it's B-RED in the building girl)