LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Police n Teef

Remix
Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
Messy messy messy messy until the real president Mr Fantastic no dey surprise say the girls them bosi spruryy
Me no want 1 girl Pretty take a 1 2 3
And when they come dem dey tell me that they want do me
Na their boyfriend tell me say that they want shoot me
I no dey run I no dey run
And when they come they dey do me like police and thief
Say your boyfriend do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A nigga wanna be me come dey look for me

If he want killi me killi me make I die
I am never following you to that station
If he want killi me killi me make I kpai
I am never following you to that station

Shebi na one guy pikin see another man pikin
Nobody like stress wey no like point and kill
Meat wey dey down there sweet like isiewu
Your boyfriend no be permanent bank ko le se oo

Eni ba be ni ka nor fi be
Eshe to gbe maalu shubu se lo ma je
Person wey get radar radar e no too really dey clear my eyes don jeesy
Na in my house take care you dey take fear
Make I yan truth say na mi dey nak am
She no tell me say she get bobo when I met her
Prettyb o see o see mi wahala
Aaah no be say I be devil
Oya oya wetin stop now make dem comot president drop case and settlement make them stop him judgement
Na adult dey for here dey for here make them make them stop am make then no go dey whine me you dey waste time ni

Me no want 1 girl Pretty take a 1 2 3
And when they come dem dey tell me that they want do me
Na their boyfriend tell me say that they want shoot me
I no dey run I no dey run
And when they come they dey do me like police and thief
Say your boyfriend do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A nigga wanna be me come dey look for me

Imma shef fast P no want disturb boss
All the boys wey e dey follow instruction
Base on that we gonna do excursion
No go lie suffer suffer no be my portion
Moti le emi o emo mi oti jo koko
E dey vex we dey laughing and asaloko
If I know say na your babe mehn man no for go near her
Haa but she do many thing this are exsentra
You wanna fight me don't you know na the best option
You better know please this sounds as a concortion and e dey strong don't you hesitate to used weapon
Where me from city better take caution
For she never tell me nothing was it my fault
Haa as you come be my boss she no talk
Cos it wasn't me that gave love that girl
It wasn't me that gave love that girl
Me and your boyfriend male problem issue
Give them sleepless night people
Me and your boyfriend male problem issue
Give them sleepless night people
Me and your boyfriend male problem issue
Give them sleepless night people
Me and your boyfriend male problem issue
Give them sleepless night people

Me no want 1 girl Pretty take a 1 2 3
And when they come dem dey tell me that they want do me
Na their boyfriend tell me say that they want shoot me
I no dey run I no dey run
And when they come they dey do me like police and thief
Say your boyfriend do me like police and thief
When olopa still dey do me like police and thief
A nigga wanna be me come dey look for me

WRITERS

Chigozie Ngini, Donald Ofik

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, SENTRIC MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist