LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Dont Care

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
I don't care
I don't care
I don't care
I don't care
If them say you want my money oh
Bad belle make them carry go
Girl you know I love you oh
E no get watin dem go fit tell me oh
Baby girl I swear your type hard to find
This thing when you give me girl
One of a kind oh
Everything you do baby dey burst my mind oh
I no dey rest steady girl I dey call your line oh
You too fine you be angel
Wantintin
I no go fit leave you never
My baby
Girl you know I love you for real
Ama take away your worries
This night I be commando
This night give me all your love
Me I must to follow you go
Me I don give you my all
I don't care
If them say you want my money oh
Bad belle make them carry go
Girl you know I love you oh
E no get watin dem go fit tell me oh
I don't care
If them say you want my money oh
Bad belle make them carry go
Girl you know I love you oh
E no get watin dem go fit tell me oh
Make I
Show you all the loving when I get for you
Girl you know I place no one above you
Baby it is only you
No number two
Certainly
Never met a girl wey
Get to me
Like you
Girl you're
Heavenly
You can count on me like
One
Two
Three
I don't care
If them say you want my money oh
Bad belle make them carry go
Girl you know I love you oh
E no get watin dem go fit tell me oh
I don't care
If them say you want my money oh
Bad belle make them carry go
Girl you know I love you oh
E no get watin dem go fit tell me oh

WRITERS

Victor Isaiah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion