(Abulabulaluelu) gbe body eh
(Abulabulalua) (it's Kel P vibes)
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
(Popopo popopo popopo popopo popopo po po)
Grr, gbese gbese, gbe soul e
Make you no dey filo kulo lo
Where the money, where the money? Nana nana, ahh ah
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
Oga boss make I no be abeleja (ahh, ah)
You are not Ayefele, so what's your excuse? (Whoa)
It is my time there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
Oya, who dey, who dey who dey who dey?
Zlatan Ibile, Burna l'ewon lere
Won m'ogun l'efo won lon mu mi sere
Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Rap n ta lenu se bi ti suya
Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Bimmer
Able God lasan legbo te lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi kon dibo
Baba e, ju mari mari ju pac o, eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade Shaku Shaku
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja, eh
Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
What's on my wrist, on my neck? E be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahh ah
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja, ahh ah
Tear when killing them sha