Soso take my pain (soso take my, take my pain)
All of the things them talk, I no dey hear, hear
Try wetin I do if you no dey fear, fear
One mind dey tell me to disappear, 'pear
Soso come and help me o 'cause I don pray, mami
I can't stay for one place
For God's sake, oh, my dear
Come take my pain away from me o
(Take, take, take, take, take, take, take)
Soso take my pain away (soso, please, come take my pain away)
Soso take my pain away (soso, soso, soso)
Soso take my pain away (take my pain)
Shibiri, shibiri, shibiri
They are talking shit shibiri
'Til you fall for Oshimiri
Offshore, cut my dreadlocks
Girlie, me I don pray, mami
I can't stay for one place
Only you dey feel my pains
Give me vitamins wey go take these pains away
(Take, take, take, take, take, take, take)
Soso take my pain away (soso, please, come take my pain away)
Soso take my pain away (soso, soso, soso)
Soso take my pain away (take my pain away, take my pain away)
Soso take my pain away (take my pain)