Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
If na craze baby girl I wan craze
If na dey baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey
Girl you fine I can't take
Everyday everyday every second say na party
Omo tena and you know and you know say
Make you tell me I be Gatsby
I no dey run for the play
Make you show me how you nasty
I'm a street fighter like Tyson
And I don't care what I like seeing
Me I like dark and the light skin
Girl dem sugar like wiz yeah yeah
All dem girls that like trips yeah yeah
Most of my girls they like trees yeah yeah
All of dem girls are like me yeah yeah
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
If na craze baby girl I wan craze
If na dey baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey
She want to love me by force
She say that WC wanna be yours
Na so she start to give me kisses and hugs
She say she no go ever leave me because
Yeah she love me of course
And she know say WC na the source
She want heaven and earth and more
So I'm shooting it up to the stars
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
If na craze baby girl I wan craze
If na dey baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey